There are no pictures of Giddi West.
Help NGplaylist, and upload a picture of Giddi West!
You need to be signed in to post.
Join •
Sign In
Verse¹
I've Never Seen A Girl Wey Fine Like This Before
Babe Girl You Be The Finest o - Wawawa
I Wanna Make You The Queen In My KingdomÂ
Pretty Shawty Make I Be Your Highness o - Uh oh oh Eeh
Babe o Whine Whine Whine For Me o
Say Make You Whine For Daddy oo    Yeh Wawawa
Say Make You Whine Am Slow For Me o
Come Close Make We Faaji oo  Yeh
Hook
Oh Girl Your Body Too Pepper
For My Eyes Other Girls Don Senpe
I Swear I No Go Use You Play Tete o
Ti Mi o De Ni Fete o
Oh Girl Your Body Too Pepper
For My Eyes Other Girls Don Senpe
I Swear I No Go Use You Play Tete o
Na For You I Go Always Care Care o
Chorus
Shawty I No Go Let You
                         - Let You Go
Let You             - Let You Go
I Go Hold You Down - Down Down Down
I Swear I No Go Let You
                         - Let You Go
Let You             - Let You Go
I Go Hold You Down - Down Down Down
Verse²
Omo Shey You Know Say Wetin You Carry Na Hin Dey Always Cause Emergency o - Wawawa
Shey Na Money You Babe I Garrit Enough For You Just Name The Currency - Wowo Yeh
Babe o Whine Whine Whine For Me o
Say Make You Whine For Daddy oo    Yeh Wawawa
Say Make You Whine Am Slow For Me o
Come Close Make We Faaji oo  Yeh
^ Contributed by Giddi Tunes
5 years ago
________
inv
inv
inv
3072
NGplaylist_6337_PePe_mp3.mp3
PePe (Gidditunez)
Giddi West
Top of Page