Last response 2 weeks ago · 45 views · 0 responses · Started: 2 weeks ago Make una go church oo🙏
Nathaniel Godwin · 2 weeks agoInside psalm 16-11 talk say in the present of God there's a fullness of joy.
Me sef don dey him present make I get plenty joy😊
Na you know where you wan go get your own joy today oo.
Una happy Sunday 👋👋
Me sef don dey him present make I get plenty joy😊
Na you know where you wan go get your own joy today oo.
Una happy Sunday 👋👋